STORY: My Oga’s Madam (18+) Part 2


If You Missed The Part 1, Of My Oga's Madam, Click Here To Read

She come carry eye comot after say like 30 seconds, I close the door small small. Since that time, she con dey eye me one kind, my friends for area dey temme say e get one corper wey dey fuck my oga wife, I no mind them, which one be my own. Why I go carry Chubuike matter for head like government work. Even me sef go fuck am if she continue to dey eye me like that.

I dey always gentle for house, e get one time wey she dey kitchen wey I wan carry I wan pass for her back, Ada make sure say she rub her nyash for my prick, he sweet me for body make I no lie but I remember my mama, make this stupid dick no spoil my life with Chibuike.

The way she rub her nyash for my prick just make my prick tanda, as I carry the thing finish, I run enter my room, comot my trouser, my prick don stand at attention like soldier.

I look for Bose, my hairdresser apprentice girlfriend tire, I no see am, I manage to sleep the prick away, the next day wey Bose show, she sef hear am, I fuck am like say tomorrow no dey. As I pour the sperm for her nyash, my body come down like say person pour me cold water.

Like 2 hours, na him Chubuike send me go house to wash him clothes, him just receive urgent call say he go travel tomorrow, na so him ask me to go wash in clothes immediately for house.

As I drop for bus-stop, I pass Ada shop, I see her for front wey she dey discuss with one of her customers, she ask me wetin I come do for house, I tell am say Chibuike say make I come wash hin clothes.

As I reach house, I enter Chubuike room, inside him basket, I see him clothes, as I dey comot them for inside the basket, I comot small bottle of Alomo, drink the one quarter wey dey inside. I carry container plus clothes go tap outside, as I begin to dey soak the white separately make the colored ones no stain am, na him Ada sef enter compound, our compound dey dry for afternoon ehn. I dey there dey arrange to start with soft clothes sharply.

As Ada enter, she just wave hand, pass me, something for my mind dey tell me say Ada come house come fuck me, something like small electric current run pass my body. I continue to dey wash dey go, na him I hear my name

“Emeka! Emeka!! Come help my carry the box abeg.”

I leave the bucket enter the house, as I enter the bedroom, na Ada I see, Ada don comot her tight jeans, na only her g-string and bra dey her body.

Emeka Junior jump up for my inside my nicker. All my body just wake up, nothing to carry. My body just enter crase, my prick hard like rock, I just move close to am, she open my zip, I comot the nicker fling am enter anywhere, she kneel down for the front of the bed, I kneel down follow am for back like say we wan pray, put my prick inside.

Jesus Christ.

The thing sweet die, so na wetin Chubuike dey enjoy be dis, Osanobua….her toto tight, the thing wet no be small, tororo na so the thing enter. I bin dey put the thing small small say make she no feel am, na him she jam her nyash for my waist, na so all my prick enter o. I just close eyes join the fellowship

Ada toto even be like say she never born before, I no even waste time to dey do am slowly, na fast fast I dey do am. Ada follow hold her own nyash, dey hold dem go different direction o. I swear, Ada na bad babe. As i dey fuck Ada for back, I dey use my hand dey rub the back like say i dey massage am, I open eye, comot her bra from back. The thing sweet so tey e no get part 2.

Pam!! Pam!!!

Na so my waist dey jam Ada nyash, the thing enter my head so tey, I comot my john Thomas, come climb am for front, like dem dey do am for mojo. I put Ada leg for my neck, come begin dey pump am, Ada just dey manage scream small small, the only thing wey she yan na say my dick long and fat, as I hear am, I put power join, dey nack am like say na my work, Ada dey there dey rub her own breast hersef. I grab one breast with anoda hand, drag am down, dey fuck am.

As I dey nack Ada, na him I hear Chibuike voice inside compound wey he dey scream my name, I no no as I run comot for hin wife, rush enter bathroom, as I dey there, I dey hear say Chubuike dey enter house wey e dey call my name.

Na inside toilet I dey, dey answer Chubuike, I don forget my clothes for Chubuike room, na today Chubuike go kill me. The thing wey happen when he see hin wife for bedroom I no no. my heart dey beat for toilet like say tomorrow no dey.

****THE END***

My People How Una Take See The Story, Una Enjoy Am Atall?? Oya COMMENT IF YOU ENJOY MY STORY Atal Atall!!

Follow us on Twitter!

Like us on Facebook!

No comments:

DISCLAIMER : All Opinions expressed in comments are
those of the comment writers alone and does not
reflect or represent the views of Gidifun.com.


ALERT :Do You Wish To Advert with Us Contact +2348107127680 For Booking and Enquiries.

Powered by Blogger.