Ekaette: My Sweet Oga (18+) Part 2


If you missed Part One read it HERE!!!

As him enter my room, he lock the door, I stand dia like soldier wey dey wait for wetin him oga want am to do. As i dey see Oga ponran, he dey shake, dey vibrate, Oga just waka reach my front come stop.

He look him thing, look my face, hold my booby like say e wan bust am, press am sotey the thing inside start to dey pain, as e dey pain me, e dey sweet me for body. Him press my shoulder down. I kneel down in front of am, me and him ponran dey look each other, him hold am come push am for my mouth. I open my mouth small, the scent wey dey there sef na heaven

Na so Oga start to dey fuck my mouth o, e be like say Oga don forget say na my mouth, no be my toto, he put am sotey i come dey cough, he comot am, make i cough finish, when i finish, e put am back inside, he carry him hand take hold my head, come dey fuck my mouth o….saliva dey all my mouth, come dey pour reach my chest, my eye dey red ehn. E be like say him dey punish for something wey i do.

See me… see wahala… dem no born Sule well, make e try this kin thing but na Oga, him penis na wetin i want. when him fuck my mouth finish, him come push me for bed, push my leg, hold the thing, my heart just dey jolly, dey jolly. Oga start to dey put the prick inside, my body start to dey warm. The way way him hold my head when him dey fuck my mouth dey cause kata kata for my toto. I don ready for am since when I wake up say madam dey travel.

As Oga put am, wey everything enter, e be like say make i shout, e sweet me so tey i start to dey cry, oga no even look my face, him rest with one hand for one side, him grab my booby with the second one, come dey begin dey sama my toto like say tomorrow no dey. Jisox!!!!!

Na small e remain I for shout Osanobua, as oga prick start to dey do miracle for my toto, Oga use him prick take dey remove the dirty, yama yama or whether na dirty, say make my gutter clear. I follow put hand for Oga yansh, dey drag am enter my body sef.

As I forget wetin dey happen, na him i hear my madam voice for parlour dey shout, Ekaette!!! Ekaette!!!!!

Whether na to answer or na to keep quiet like efiggy, I no no. Oga just ignore him wife voice, continue to dey hammer my toto like say him no hear, na him I take slap wake am up..

My life don finish o…

Follow us on Twitter!

Like us on Facebook!

No comments:

DISCLAIMER : All Opinions expressed in comments are
those of the comment writers alone and does not
reflect or represent the views of Gidifun.com.


ALERT :Do You Wish To Advert with Us Contact +2348107127680 For Booking and Enquiries.

Powered by Blogger.