STORY: She Pulled Her Pants…“I Fuck*d” (18+) Part 14 (The End)
If you missed the part Thirteen yesterday, read it HERE!!!
This story is written by Foxy_Flow (28FF386A), read below:
I had already start telling the conductor I was going
to stop at Oceanic Bakery. I had called Gordon earlier and told him I have a quest to conquer in his house. Like the french will say “je suis plus que vainqueur” (I am more than a conqueror). Na so my
mind deceive me sha. I dropped from the car as soon as it stopped, told the conductor to keep the
change. I walked into Oceanic Bakery majestically, looked at the ever frowning receptionist and smiled. Wahala, she smiled back and even winked at me. My diiicckk enlarge by one inch.
“babyy”
Before I fit react, Perpetual don carry my mouth for
warm kiss. Kai, I been wan surprise but I control
myself. Wetin woman no go do to get her man back?
That is, if the man no be liability.
“That was swift”
I tell her as she comot her lips. Na so I catch my
breath back. I turn look receptionist, she frown her
face as usual but this time the thing come tight like
say person dey help her squeeze the face more
more.
“What would you like to take?”
See me still wan make she chop my money.
“Nothing.”
Wowwwww…. I swear, I no even ask her the second
time.
“So? That means we should leave this place na”
I said and extended my hand which she took. We
walked out of the place like a couple. Her hand as
usual was soft and she had this aura around her
that I cannot explain. Thank God it was night as my
diicckk was already pressing hard against my plain
trouser. At intervals, when a girl is coming in our
direction, I stylishly use my hand to hide the
ere.c.tion.
“Where are you taking me?”
She asked as soon as we turned the street that
leads to Gordon’s house.
“I want to see a friend”
I replied.
“Can’t you see that friend another day?”
She asked. O boy, see me o. See who another day.
Make I postpone toto wey I wan chop again?
“I can’t. It is important.”
I answered.
“It seems you don’t want me to follow you ba.”
She asked.
“No o. I would even like to introduce you to him”
I replied.
“Like you’ve introduced all your other girlfriends to
him ba?”
Na wa o. See question.
“No o….”
I just keep quiet. I no even know wetin I go say. Na
so she hold my hand turn me back come begin go
back till we reach the beginning of the street. Na
from there we proceed dey go her house. As soon as
gate just dey close, she just press me for wall begin
kiss me. I confuse come push her small.
“What of your people?”
See wetin I suppose ask as she dey lead me go her
house since o.
“They are out.”
My brain just alert as I begin dey kiss her back.
As we kissed, my hand found its way to her soft
ar.se which I squeezed and pressed her close to
myself. I was thinking deep within me. Finally I
have gotten the pusssyy of my dream and really
there aint no way I am not going to hit this hard. I
squeeze her nyash like say I dey squeeze bread
make e strong so that I go eat. Na so ma the babe
carry her hand hold me tight dey rub me for my
head.
I turned her round and propped her back against
the wall while I began my experiment on her. I took
my hand and placed it on her bosom which I
squeezed gently. I wan savour the moment while e
last. Na so I hold this bosom dey squeeze am dey
rub am round while the babe just close her eyes. I
carry my hand put am through the up of her low
neck cut (abi how them dey call am) shirt come dey
brush am lightly against the soft skin wey dey
there. I come pinch the thing small. Na so the babe
open her eyes come let out one kind shout and
laugh like that.
“Auuuccchhhhiiiii ”
I put hand inbetween the mounds of her breeasts
dey draw am up and down while my second hand
still dey her nyash dey knead am. I no even kiss her
again. I just dey use my lips dey play around her
neck. Sometimes, I go draw am go her ear place
come bite the thing gently. Men, my preek don
stand o but for where, I just bone the preek.
I draw back look the babe face well, her eyes dey
close. I look her body, my mind begin congratulate
me for wetin I wan hammer. Right there I just dey
reason which style go dey best to start with. I put
hand for her cloth begin pull am up gently, na so
with her eyes closed, she raise her hand up allow
the cloth make e slide through. See me see white
bra dey stare me for face. I drop my mouth sharpaly
for her the part of her bosom wey dey stick outside.
Na so I begin use tongue draw circle on top. The
babe self own na to begin press my head tight
against her bosom. I no care say she wan suffocate
me because I no get plans to miss the moderate
breeasst wey don dey do me minimini wanawana.
I roll my hand go her back, na so she ease small
comot from wall, I hold the hook of her bra, with
one swift movement, na so I comot the hook from
the bra. I come carry my hand dey rub the place
wey the rope of the bra give line. I just dey wonder
how e go be like if I no fuucckk her at the long run.
Get thee behind me satan. I shout the thoughts go
the back of my mind sharpaly.
I carry hand romance reach her shoulder come
begin dey pull am gently. Each move dey expose
her bosom small small. Na so my preek ma dey
stand small small. I drop the bra, her yellow bosom
just dey look me for face. I no rush, I just dey feel
like say I get the whole time for this world. Since
she no complain, who be me to hurry? Wetin I don
hustle for?
I begin wey the breasstt, I hold both of them for my
hand come jack am up, measure the size, length,
breadth, width and the circumference. I impress
with wetin I dey hold. The thing still turgid for her
chest. Na so I draw my head close come carry the
breasst rub my face small, I just dey roll my face on
top, dey place kisses on top. Small time, I just carry
my mouth climb the elongated nip”ple. Una know
say Tips get different sizes. Her own dey on the
longer side. Na so those small small things wey dey
charactize nippple scratch me for mouth small
before I give the Tip one long suck. Na so I hold am
in-between my lips come pull my head go back. The
Tip follow my mouth. I release am, carry head go
the other one come do the same thing before I come
finally settle down begin suucck the boobbyy men.
I dey succk one, my finger dey play with the nipplle
and whole mound of the other. I switch head, the
finger ma go switch him position. The babe just
hold my head in place. Each time I do like I wan
comot am, the girl go drag my head go in-place. She
come dey heave her chest up and down like say she
dey try suppress her moans. Men, me? I kukuma
carry teeth bite the nipplee.
“Auchhii… That hurts”
For my mind na im I say…
“Un hum…. Wetin you expect before?”
I come concentrate dey suck bobbby while my
hands just dey rotate her smooth soft skin. Men, e
get where I go squeeze, the babe go vibrate like say
electric shock dey pass through her body. Me just
dey savour the moment, dey suck boobby until the
babe lift my head come cover my mouth in fresh
kisses. Na there I know say kisses different. E get
the kiss wey them dey take start romance. E get the
one wey them dey take complete romance. But the
one wey them dey give in-between romance, na
that one dey hot pass.
Picture this thing. Babe place her soft wet lips on
top of your lips begin chew am practically. Her
tongue dey try locate your throat, you dey push am
out. The moment your tongue enter her mouth, na
so she suck am like say she wan pull am comot.
Fear catch me o, I just know say I gats carry the
romance enter another level.
I carry my hand go lower, all this while, I ignore the
place. I feel her hand for my own, my mind shake
say she wan push my hand throway. E for bad sha.
Babe allow you see fresh breasst, allow you kiss
fresh lips then come deny you toto. Na molest sure
pass na (na joke o but conji get him own level of
thinking). Na so her hand aid me pull her pencil
trouser go down. See, pencil trouser dey hard to
pull sometimes but the kind conji wey hold me eh,
no time, na so I slide the thing sharpaly comot from
her leg. I drop my hand there. Shiittt… Na so the
place warm, come hot, come sweet, come dey oily,
come wet at the same time. I just dey for world of
my own.
I carry hand squeeze the pussyy lips together. This
babe don begin kiss me again but na lie, I refused to
be distracted. I adjust my finger, just slide am
enter inside her Kitty-Cat. As we stand, na so the
thing hard to enter. The babe gatz raise her leg up
small give me access. Na the access wey I see make
me begin finger fuucckk her. Na so her wetness
just dey rush for my finger while she just dey moan
inside my mouth. I move go her femalecore begin
draw zero (0) top both clockwise and anti-clock
wise. E just dey as if the babe go gaga as she just
carry one leg wrap me for body. Crazy standing
position.
Her hand just grab my diicckk for the first time
begin tug. Na so she dey rub am in a hurry so tay
the thing no come dey sweet me, e just dey like say
my joystick wan cut. Na so I hold her hand make
she reduce the speed, na so she ma code begin rub
my preek jejely. I dey finger her, she dey rub my
preek. Men, I just know say toto don sure.
I carry hand hold the buckle of my belt, whola, the
belt find im way comot from my waist. Na so me
and this babe begin struggle who go remove my
belt. E just dey like say both of us dey possessed.
Who no go possess? Toto get power self pass some
guns. While gun go give you pain come kill you, toto
go sweet you, make you laugh, make you cry, give
you pain come finally kill you. And na the death self
dey pain pass. You die on top toto, men, people wey
go come do funeral procession go dey look your
body anyhow.
As my trouser just drop, na so this babe go down
immediately, my diicckk find im way enter inside
her mouth. Mouth Gig different ooo. Na so thgis
babe begin suuckk my preek, she dey twist her
tongue on top, she go push her mouth enter finish
until she don almost (my preek big na ) swallow
am, she go come make sound like say she wan
vomit, na so she go bring am out. She go comot am
begin use her hand dey self-service am. She go
concentrate for the head sotey I go begin beg.
Finally this babe just begin suck my preek fast fast,
my abdomen dey constrict, my breath dey up, my
eyes don roll go up. Na so my leg begin shake. Kai, I
carry hand hold this girl head for place, my balls
just do my kind thing, earth just change. Men, I
begin see different colours. I dey move waist go
front while she just stay in place dey squeeze my
balls. Na so I release enter this babe mouth. Men,
my diick head just over sensitive at once. Me, I pull
am out o but damn, the babe hold am. She throway
the Pour wey been enter her mouth come begin
stroke my preek again. Na so the johnson ma react
almost immediately. As my diickk strong, men this
babe just rise up, hold me for neck come begin kiss
me.
Her leg just go round my waist while me just do the
normal thing. I carry hand hold my preek, bend
down small come plug the preek inside her toto. O
boy, the place don hot pass 100 degree celcius. I
just begin dig inside. As each time dey pass, na so
my digging dey fast until I come begin weak some
how. Na so I turn this babe. She hold wall come
adjust her nyash like say she wan squat. From
there, na so I just insert my preek enter. I hold her
waist while she come start to dey move up and
down. O boy, she dey grind me until my strength
come back. Na so I draw her nyash go back, adjust
her come begin fuucck her hard from back.
I dey enter her, she dey squeal like say na pig wey
dem dey cut im neck. Maybe na because of say we
dey outside sha. I hammer this babe till she begin
beg make I release say all the water for her toto don
dry finish. For here, I comot preek, carry saliva rub
am, push back inside toto. How I go invest for
something, I no go chop that thing to the fullest. Na
so I fuucckk her until I release inside her. That
release self get im own story.
********************
Na all night her people go o. She still drag me
inside, we go continue. Na there she make that
statement wey dey the beginning of this story. Na
fucckk we just dey fuucck fuucck till 4:00am wey I
wear cloth tell her say I don dey go. The babe just
do her face like say she wan cry.
“Foxy, I will miss you till we meet again”
My ear ring.
“There aint no again between us”
I drop the bombshell.
“Fucckk yoouu and fuucckk your pusssyyy. I
stopped loving you a long time ago. Goodluck with
finding love again.”
Na so I open gate leave her as she bend down begin
cry. I just close my ears waka go house. That
evening, na so police show, pick me up, put
handcuff for my hands while the policemen and she
with her mother wey follow her begin call me…
“Cheaterrrr…”
Lol, English don suffer sha. Na 2 days I spend for
cell but e worth am sha. Toto no be toto until strong
preek don chop am. My mission accomplish so I no
lose for any side. She pulled her pants… I
F’u’c’k’e’d!!!!
****THE END****
PS: Please COMMENT if you enjoyed this story.. I’m sure you people read this story cos it had almost 10k views… COMMENT now! *lol*
No comments:
DISCLAIMER : All Opinions expressed in comments are
those of the comment writers alone and does not
reflect or represent the views of Gidifun.com.
ALERT :Do You Wish To Advert with Us Contact +2348107127680 For Booking and Enquiries.