Ekaette: My Sweet Oga (18+) Part 1


•STORY BEGINS

•Na only me help madam carry her bag enter the car, the mumu driver dey there, dey look me as I dey struggle with am, the guy don try toast me since. Anytime, madam send am come house to carry somtin, he go try toast me say make I marry am, who wan marry that mumu dirty old man wey I no even know whether him prick go work sef.

Abeggy, make he go die jare, make he no use him own reagge spoil my blues. The person wey dey chop this my sweet toto, wey be say na only him I dey give chop, na that useless sule mechanic wey dey bus- stop, but this Suleiman own ehnnn, him own biko.

Chai!!!!

Make person get big and long penis and make him sabi use am na blessing from God, the way wey him take dey hammer me ehn… When him hol my breast, all my leg go just dey shake anyhow. Oh Sule, my sweet Sule!!!!

The way madam dey shout when Oga start ehn, the noise no get part 2. Madam go dey shout like pikin wey dem flog, like say e spoil him mama thing. Madam go dey shout, dey cry, say make Oga no remove am, na my room the noise dey come rest. E don tire me sef, madam noise sef dey make my body dey do somehow. E come get one time wey be say Sule go do him papa burial for Ibadan, body no gree me rest, body dey scratch me like say tomorrow no dey. Na Sule prick I need that time, I need am bad bad but Sule no dey.

When I hear Oga car horn for gate, I run enter room, go comot my bra, wear my small nicker wey go pack all my nyash for back well. Anytime wey Sule see my breast ehn, make him just see small something like this, him go start to dey beat him head like papa ajasco. I comot my spaghetti top from wardrobe, rush everything sharp sharp, madam don carry their small pikin go work, the house go dey free before madam go reach house for night. I no come no how Oga go see am, Oga must see this my packaging, I look myself for mirror smile, i push my bra up.

Me sef wan chop wetin dey make madam sing every night, that thing wey dey sweet am for body must sweet me for body sef. As him start to dey knock, I rush go meet am.

As him enter, I help am collect him bag and the things wey he bring back, him look me somehow, come carry face comot. Him no gimme better sign, I just comot, I hear am dey baff for their own bathroom, the water dey pour, i don almost wan cry, because the thing dey scratch me sotey, e be like say make i go take plantain for kitchen take console myself.

Small time, him call my name, ah been they think say na him food him wan ask about, i just enter the room, wetin i see nearly gimme heart attack. Oga just tan da dia, no towel dey him body, e be like say the water don affect am, him john thomas just stand at attention. Remove your clothes, na the thing wey Oga talk.

Come see me dey comot my bum shot and spaghetti top like say fire dey burn am. The fuck wey Oga fuck me that year no be small thing, na dat time i come see wetin dey make madam make noise. The thing dey long and fat, Sule own come be like pikin own, Oga too fuck me that day, him tin clear the everything wey dey my toto, e come smooth like better road.

Since that time, me and oga no gree fuck again, anytime wey something wan happen, nothing go happen. E come be like say make i dey cry! when madam leave oga for house go party, na that time pikin go cry till him mama come back, but me sef need servicing like madam nau. The tin wey ah for dey use cool my temper na how him dey grab my nyansh and breast when madam no dey look, when my eye just see am alone, all my body just dey shake, fine man like am. Ah been they think say na me and madam dey chop Oga but I dey suspect that yeye corper wey dey the flat for up. She dey follow Oga go work every morning, and the way wey dem dey look each other no pure.

Today, na the day of my salvation as i no dey gree answer Sule call again, Oga don follow madam go outside, she dey go abuja for 2 days, no way, we no go fuck today. Today na today, nothing must stop oga make e no hammer me.My own no fit loss today.

As the driver carry madam comot for house, Junior dey sleep for him room, I just start to dey comot my dress. I no say na here Oga dey come, as himself don miss my toto, as i don over miss him penis.

Tobe continued

WATCH OUT FOR PART 2

Hey, Don't Just Read And Leave! Drop A Comment Below

Follow us on Twitter!

Like us on Facebook!

No comments:

DISCLAIMER : All Opinions expressed in comments are
those of the comment writers alone and does not
reflect or represent the views of Gidifun.com.


ALERT :Do You Wish To Advert with Us Contact +2348107127680 For Booking and Enquiries.

Powered by Blogger.